Skip to content


Nigerian Internet slangs

1. LWKM – Laugh wan kill me
2. LWKMD – Laugh wan kill me die
3. MIDG – make i dey go
4. WGYL – we go yarn later
5. IGA – I gbadun am
6. ICS – I can’t shout
7. DJM – Don’t jealous me
8. WBDM – Who born d maga
9. UDC – U de craze
10. NUS – Na u sabi
11. WSU – who send u
12. OSABZ – over sabi
13. ITK – I too know
14. WDH – wetin dey happen
15. NDH – nutin dey happen
16. FMJ – free me jo
17. BBP – bad bele people
18. HUD – how u dey
19. WKP – waka pass
20. BBG – baby girl
21. KKL – Kokolette
22. MML – mamalette
23 GFF- Gbono fe le fe le (e.g., she GFF)
24. NTT – Na true talk
25. IKU – It koncain u?
26. NDM – no dull me
27. LGT – let’s goo there
28. IFSA – I for slap am
29. IGDO – I go die o
30. YB – Yess boss
31. NLT – No long thing
32. 2GB – 2 gbaski (e.g., the song 2GB!)
33. CWJ – carry waka jorh
34. WBYO – wetin be your own
35. U2D – U 2 do
36. U2DV – U 2 dey vex
37. MKG – maka gini?
38. WSDP – who send dem papa
39. INS – i no send
40. INFS – i no fit shout
41. WWY – who wan yarn
42. NBST – no be small thing
43. NWO – na wah oooooo
44. NMA – no mind am
45. MIHW – make i hear word
46. NBL – no be lie
47. NB? – na beans?
48 wd – wetin dey
49. UNGKM – u no go kill me
50. o2s – omo 2 sexy
51. BUNT – bros u no try
52. EFBU – e fit be u
53. U2DF – U 2 dey fap
54. YNGJ – you no get job
55. IWP – I Wan Piss (substitute for BRB)
56. IDC – I Dey Come
57. IWP – I Wan Piss (substitute for BRB)
58. IDC – I Dey Come
59. Uwta- you wan try am???
60. Wddu- Wetin dey do u?
61. Uwd- you wan die?
62. Idh- I dey house
63. Wut- Wetin you talk?
64. Ydttm- you dey talk to me?
65. Iwgs- I wan go sleep
66. Iwg- I wan go
67. Udsa- you don start again
68. Nma- no mind am
69. Cgkl- chicken get k-leg
70. Ndbl- nepa don bring light
71. Ucc- you chop crase?
72. Ungkm- you no go kill me
73. Ugkmo- you go kill me oo,
74. VDCM – Vex dey catch me
75. UTT – U too Talk
76. SYMJM – Shut Your Mouth Jobless Mugu
77. UGDB – U go die better
78. IOT – I open Teeth
79. SMSM – see me see motorcycle
80. DDBL (Dem don bring light)

From Naija Im Slangs.

Posted in Nigeria.


One Response

Stay in touch with the conversation, subscribe to the RSS feed for comments on this post.

  1. Ayo Ojebode says

    To this, add Nefad<, meaning 'Nevertheless'. These internet slands aren't different from SMS slangs.



Some HTML is OK

or, reply to this post via trackback.